म्यूज़िक वीडियो
म्यूज़िक वीडियो
क्रेडिट्स
PERFORMING ARTISTS
Yemi Alade
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dr Amir
Composer
Yemi Alade
Lyrics
गाने
[Verse 1]
Oh
Oh yeah
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
[Verse 2]
In the mood to jaiye oh
I no go kill myself, iro nla-nla
Wahala no dey finish, sh'alaye
I go happy myself na na na
You ready to go low low? (Enjoyment)
Ready to go sha'gbo (Enjoyment)
Life na yolo-lo (Enjoyment)
Life na yolo-lo, mo fe
[Verse 3]
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all, aye
Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye?
Shey you carry for pocket?
Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye?
I want to party omo
Ele le le le
Oga DJ give me some more (Some more now)
Ele le le le
Bottle after bottle omo
Ele le le le
Oga bar man yemu some more (Yeah-yeah)
Ele le le le, aye aye aye
[Verse 4]
(Enjoyment)
(Enjoyment)
[Verse 5]
AC for the corner
Which time you go come hola?
My friends, your friends
Tonight we go do one dance
Enjoyment no go kill us oh
Anything wey you want, order
Wine dey, Whisky, sachet ati Squardi dey
[Verse 6]
You ready to go low low? (Enjoyment)
Ready to go sha'gbo (Enjoyment)
Life na yolo-lo (Enjoyment)
Life na yolo-lo mo
You ready to go low low? (Enjoyment)
Ready to go sha'gbo (Enjoyment)
Life na yolo-lo (Enjoyment)
Life na yolo-lo, mo fe
[Verse 7]
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye?
Shey you carry for pocket?
Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye?
[Verse 8]
I want to party omo
Ele le le le
Bottle after bottle omo
Ele le le le
Oga DJ yemu some more
Ele le le le
Bottle after bottle omo
Ele le le le
[Verse 9]
(Enjoyment)
Enjoyment no be for small pikin oh (Enjoyment)
(Enjoyment)
(Enjoyment)
Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye? (Enjoyment)
Yemi Alade oh
Yeah
Yebo
Yebo
Yebo
Aya-ya
Written by: Dr Amir, Yemi Alade