album cover
Think
20
Soul
Think 20 दिसंबर 2022 को Eagle $igns CM द्वारा एल्बम Think - Single के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
album cover
एल्बमThink - Single
रिलीज़ की तारीख20 दिसंबर 2022
लेबलEagle $igns CM
भाषाएंEnglish
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM100

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Aprez
Aprez
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Alexander Nanakumoh
Alexander Nanakumoh
Songwriter

गाने

Whatever that you think Is good make you do it for yourself
Don\'t Know
And me i nor fit waste time to pay off the debt kilode mafo jami
And to pay all the price
Oh i know
No need to impress me oh
No need to post me ooh
I say wetin i dey fine for sokoto e dey for my yard e dey for my yard
No need to impress me oh
 No need to post me eeh
Wetin i dey find na money i dey fine won’t you help me now egbe ooh
I say
Dolo oh
Dolo oh
Dolo dolo kepe kepe yeah
Kepe ooh
I say
Dolo oh
Dolo oh
Dolo dolo kepe kepe aah
Kepe oh
Them go try to pull you down down down down
When them nor fit succeed them go para
like say na somebody vex them
Tell me wetin I never see before oya
Waka man dey see things ooh
Wetin eye see man nor fit talk
I look i see and smile then lockup
 
need to impress me oh
No need to post me eeh
Wetin i dey fine for sokoto
E dey for my yard e dey for my yard
No need to impress me oh
 No need to post me eeh
Wetin i dey find
na money i dey fine won’t you help me now egbe ooh
I say
Dolo oh
Dolo oh
Dolo dolo kepe kepe yeah
Kepe ooh
I say
Dolo oh
Dolo oh
Dolo dolo kepe kepe aah
Kepe oh
Written by: Alexander Nanakumoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...