म्यूज़िक वीडियो

म्यूज़िक वीडियो

गाने

[Intro]
Some dey wonder how water dey enter my coconut
Ko le ye wọn bomi ṣe n wọnu agbọn o
Yah, ah ya ya ya yi ii
Ohh nooo
[Verse 1]
Them wan know how I take dey run my frequency
Them wan know how I take dey do am, no limiting
On a speedometer, I dey deliver currently
We go ball till the sun no go stop, till infinity
[PreChorus]
Some days I no get raba
And I no dey do proper
Holy Father, Baba, bless my way
Them say I dey too gass
Them say I don do jazz
Holy Father, Baba, bless my way
[Chorus]
Baba, ṣa maa ṣọ mi lọ
Ah-ahhh
Make this money long
Holy Father, Baba, bless my way
[Bridge]
Some dey wonder how water dey enter my coconut
Ko le ye wọn bomi ṣe n wọnu agbọn o
Some dey wonder how water dey enter my coconut
Ko le ye wọn bomi ṣe n wọnu agbọn o
[Verse 2]
Iṣẹ kọ lowo o, alubarika lo ju
I pray to Jah, mo sare to saafu
Tell am my pain, make He run my cup full
Ko ma lọ di pe ọmọ ọba ma dẹru
I perform ablution, mo sare ṣasalatu
Suratul ikhlas fun awọn to fẹ wu
Ki n to sunkun sẹda kan ma sukun s'Ọlọrun
[PreChorus]
Ahhn
Some days I no get raba
And I no dey do proper
Holy Father, Baba, bless my way
[PreChorus]
Them say I dey too gass
Them say I don do jazz
Holy Father, Baba, bless my way
[Chorus]
Baba ṣa ma ṣọ mi lọ
Lo--- ahhh
Make this money long
Holy Father, Baba, bless my way
[Outro]
Ahhh
Holy Father, Baba, bless my way
Ko le ye wọn bomi ṣe n wọnu agbọn o
Ko le ye wọn bomi ṣe n wọnu agbọn o
Written by: ALAO ABDULKABIR, Adeyemo Sodiq Adeshola, Chisom Ezeh, Emeka Samuel Martins
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...