गाने

Early in the morning i don put dealer on call
Nah me wear the shoe if e dey pain i nor go form
My family Dey call nah Wetin Dey sup
I believe in my phone and my sub
          I nor really send your papa
          I nor really send your father
          I nor really send your mama
          Neither i nor send your brother
Dey can never see me fall
(Ten toes down I will never stop)
Dey can never see me flop
(Ten toes down I will never flop)
My head up my head up
(Ten toes down I will never stop)
My head up my head up
Ten toes down I will never stop
Life of a thug living like a gangster
I Dey burst everywhere like a bomb in Gaza
You can never see me stop no
You can never see me hold in a fucking go slow
Cus i carry lyrical fire
Grind never tire
Lyrics self Dey burn tire
How many wey una come self
I carry men i carry money wey go stop this nonsense
Dey can never see me fall
(Ten toes down I will never stop)
Dey can never see me flop
Ten toes down I will never flop
My head up my head up
Ten toes down I will never stop
My head up my head up
Ten toes down I will never stop
All eyes on me these am on
Big moves only call me John cena
You can’t see me if it’s not
About making Benjamin you know what it is
My success Dey give them heart aches
I get doings wey Dey break face
My Z games nah be their A games
Izontubou nor be their mate
Idanbilemor Kpo paha
Benibulu banpumu bai foropa
Anormenan izontubou ekera dau
Wera brapelepre kpra kpra
Dey can never see me fall
(Ten toes down I will never stop)
Dey can never see me flop
(Ten toes down I will never flop)
My head up my head up
Ten toes down I will never stop
My head up my head up
Ten toes down I will never stop
Ten toes down I will never stop
Ten toes down I will never stop
Written by: Michael Podeke
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...