Lirik

Girl am wiser now (3x)..
It’s your boy El Manny ye ye...
Settle down settle down let’s talk about it,
Baby listen now listen now and listen to me,
Girl you remember those days when you used dey wan dey use me play
But now these days you no ever to hear my name,
Girl I heard that you been, cheating around
That you, messing around,
Fola ti de be, Kunle ti de be
Girl I know say you been, cheating around
that you messing around,
Emeka ti de be, Kunle ti de be,
Girl am wiser, now am wiser now,
Girl I no be foolish before,
na love dey make me dey act like Ozuo
Wiser, now am wiser now,
Girl I no be foolish before,
na love dey make me dey act like Ozuo
Dey act like Ozuo,
Your love dey make me like Ozuo
Dey act, your love dey make me dey act like Ozuo
Dey act like Ozuo,
Your love dey make me like Ozuo
Dey act like Ozuo.
Folake remember you tell me say,
I be the only one wey dey burst your brain o,
wey dey burst your brain o
All the things wey I buy with my last money,
Just so you dey okay las las you dey use me play
Na you wey dey cure my crase oh yea,
Abeg abeg make I know my fate,
I go to jail ontop your case
Even if things just dey go sideways,
E get things wey my heart can’t take,
Baby make you dey dey dey make you dey dey dey
No play me like I be Dele,
Love wey I feel see I can’t explain,
All the things you do me I can’t complain,
Baby no dey use me play no dey use me play
No dey look my face like I be uche
Make you let me know make I run my race,
As of today baby girl ...
Girl am wiser, now am wiser now,
Girl I no be foolish before,
na love dey make me dey act like Ozuo
Wiser, now am wiser now,
Girl I no be foolish before,
na love dey make me dey act like Ozuo
Dey act like Ozuo,
Your love dey make me like Ozuo
Dey act, your love dey make me dey act like Ozuo
Dey act like Ozuo,
Your love dey make me like Ozuo
Dey act like Ozuo.
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...