Video Musik

Video Musik

Dari

PERFORMING ARTISTS
Paraclete
Paraclete
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ezemah chiagozie
Ezemah chiagozie
Songwriter
Ugwu Chinonso
Ugwu Chinonso
Songwriter

Lirik

Shaa shaa nation paraclete nobody no meoo as they come me spyki no body no meoo
Back in the getto kilo call me mmmm nobody no me now I make am she don call me nnnnn she now call me make i buy am gucci and buy gold you no me as I day on Code oooh I sent her video she loses control ooo waaa waaa waaa oooo she just they solo oo she call me para nony I will be your honey give you reall love sweet and funny like a sugar mummy nwata confused me Amara confused me nwata confused me Amara confused me ooh baby confused me
she pull it off and put it on for me she hold down and start wine for me she call me Tom Tom daddy put all for me blow my trumpet make i hear Pam pa just want to feel the Pam pa put it in in she say put it all for me see my piano press am make i feel pom pom just want to feel the pom pom eeeh
Akuko ego kana ako iyee ee ka anyi kuba ka ihe anachor onye nwe uche omulu ako gbado kwanya Maka njiji geji umu Igbo heee who you love feel be your hater bro life way day be like NEPA joorswitch you off odi ka obu sit at home a sigi maputa na hustle iju ejirom aboulo Maka baby iko woor 2014 for St Thomas ife ha melu anyi bu Ife okocha melu ball be my girl Ana Kia na call relax 20k for a talk Kita ha nacho Zi lu m no day ever look Maka ndi rom onye bulu akuko bia sia waa agozie akuwago ona efezi kaobu jet hee onye melu dibe nwa madu chere obulu Maka ex nafa yia buzi
kele
she pull it off and put it on for me she hold down and start wine for me she call me Tom Tom daddy put all for me blow my trumpet make i hear Pam pa just want to feel the Pam pa put it in in she say put it all for me see my piano press am make i feel pom pom just want to feel the pom pom eeeh
Shay you no na this kind of love wey they man nwo na kolo any time you come around all guys them won look your behind amaka you gada that you make man wona speak in tongue you make me they shout Ono Ono Ono Ono eeh
she pull it off and put it on for me she hold down and start wine for me she call me Tom Tom daddy put all for me blow my trumpet make i hear Pam pa just want to feel the Pam pa put it in in she say put it all for me see my piano press am make i feel pom pom just want to feel the pom pom eeeh
Written by: Ezemah chiagozie, Ugwu Chinonso
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...