album cover
Check Yourself
129.501
Hip-Hop/Rap
Check Yourself dirilis pada 11 Juni 2021 oleh Legit9ja Entertainment sebagai bagian dari album Check Yourself - Single
album cover
Tanggal Rilis11 Juni 2021
LabelLegit9ja Entertainment
Melodiksi
Level Akustik
Valence
Kemampuan untuk menari
Energi
BPM93

Video Musik

Video Musik

Dari

PERFORMING ARTISTS
Kaptain
Kaptain
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Etuk Favour Monday
Etuk Favour Monday
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wonder beat
Wonder beat
Producer

Lirik

[Intro]
I know all my guys
I know all my blood
I know who dey call me blood way no be my guy
I know who no dey talk much but e like me die
Bros I know all of una but I no go talk
[Verse 1]
The day way we see na that day we know
If you reach your house you no know me before
Because if they give you knife
Cha-cha for my back
Bros I know all of una, but I no go talk
[Verse 2]
We don tey for this game and your kinging
E dey pain you say I come out come put you for thinking
Sit down for your throne you dey beef me
Brother man I know all of una, but I no go talk
[Verse 3]
E no get wetin mustache never see for nose
No get wetin craze man never see for road
You dey with twenty friends for twenty one years
And non of them beef you, brother check yourself
[Chorus]
Abobii
Check yourself
Abobii check yourself
Abobii check yourself
No body wan bill you ?
Check yourself
Abobii check yourself
Abobii check yourself
Abobii check yourself
Nobody table your matter
[Verse 4]
Three gboza for my men them
Repeat am for the real men them
I dey for my corner with my men them
The way oluwa bless me
Na so Oluwa bless them
You dey pray make e better for me
E go better for you
Make e clear for me
E go clear for you
Make e stew for me
E go stew for you
What you wish for me
Me I wish for you
[Chorus]
Abobii
Check yourself Abobii
Check yourself Abobii
Check yourself
No body wan bill you ?
Check yourself
Check yourself
Check yourself Abobii
Check yourself
No body table your matter
[Outro]
It's your boy Kaptain
Written by: Etuk Favour Monday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...