Dari

COMPOSITION & LYRICS
Marvel Ahonye Onah
Marvel Ahonye Onah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rehmahz
Rehmahz
Producer

Lirik

OLENG
Plenty plenty stories me I don dey hear
Say wetin dey sup
Wetin dem talk
Wetin I hear
Shebi your word na my asset
Putting your word to work again
If I no do wetin I gain
Yeah yeah yeah
Hallelujah
Shebi na your word dey fix my need
Carry every cross wey bother me
Nothing wey dem talk go fit hinder me o
Na you be my hope, my commando
Every move I make I collabo
Collabo
E sure for me oh
Sure for me oh
Sure for me oh
I go put your word for my mind
Do what you like
oh yeah yeah
E sure for me oh
Sure for me oh
Sure for me oh
I go put your word for my mind
Do what you like
oh yeah yeah
E sure for me oh
OLENG
Written by: Marvel Ahonye Onah
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...