Lirik

(Chants)
Its for real though
Me I no like when person go dey waste time
Especially when DJ don dry tantalise me
You don dey mesmerise you come dey shy for me
Ye e be like sey I need panadol ye
Na now I know I no be van Damme ye
Man na old soldier no retire
That’s why me I still dey fire
Ye shawty got me grooving just like a movie
Indian movie that’s why I bin dey ask her
Girl shoma jo jo jo
Jo jo jo jo
Shoma jo jo jo jo
Jo jo jo jo
Oh jo jo jo
Fine girl with the melanin o
You know say you get all the energy o
Wa jo walo carry me go
My fine girl with the melanin
Gimme all the move and
Gimme all the touch I need
Wey go take all my pain away
And I hope you are here to stay
To be igniting my fantasy
Stuck in my memory
Stuck in my memory aye ya ya
Ye e be like sey I need panadol ye
Na now I know I no be van Damme
Ye shawty got me grooving just like a movie
Indian movie that’s why I bin dey ask her
Girl shoma jo jo jo
Jo jo jo jo
Shoma jo jo jo jo
Jo jo jo jo
Oh jo jo jo
Fine girl with the melanin o
You know say you get all the energy o
Wa jo walo carry me go
My fine girl with the melanin
(Chant)
Written by: Joel Akintimehin
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...