Video musicale

In primo piano

Crediti

PERFORMING ARTISTS
King Promise
King Promise
Performer
Wizkid
Wizkid
Performer
COMPOSITION & LYRICS
King Promise
King Promise
Composer

Testi

Oh na na na Oh na na na yeah (Killabeat) It's King, King Promise yeah yeah yeah Girl say I take you to Tokyo Girl I go take you to China Girl I go take you to London I go tell them say you are the one gan ni Girl I go take you to Lagos o Girl I go take you to Ghana o Girl I go take you to Tema o I go tell them say nah you you be the one gan ni Ɔdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice) When I manya with you say (all night o all night) Ɔdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice) When I manya with you say (all night o all night) Sɛ ɔdɔ nka me ho nso a meda ɛnda Onni me nkyɛn nso a me da ɛnda Ɔdɔ yewu kɔ a mitu ndowm sɛ all nice (all nice) Sɛ ɔdɔ nka me ho nso a meda ɛnda Onni me nkyɛn nso a me da ɛnda Ɔdɔ yewu kɔ a mitu ndowm sɛ all nice (all nice) See I say my baby Fiona I no go play you like Maradona I go give you joy make I hold yuh Baby I go give you joy make I hold Ei I say my baby Fiona I no go play you like Maradona I go give you joy make I hold yuh Baby I go give you joy make all night girl Girl say I take you to Tokyo Girl I go take you to China Girl I go take you to London I go tell them say you are the one gan ni Girl I go take you to Lagos o Girl I go take you to Ghana o Girl I go take you to Tema o I go tell them say nah you you be the one gan ni Ɔdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice) When I manya with you say (all night o all night) Ɔdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice) When I manya with you say (all night o all night) She give me whine, give me whine Give me back and forth make I feel that thing o Ɔyɛ fine, me se ɔyɛ fine She dey blow my mind make I craze oh yeah Ɔsɛ meyɛ bad boy, (bad boy, bad boy) Chilling with the star boy So many girls Girls on my line buh nobody do me like this Baby girl I manya for you o (Baby girl I manya for you o) Girl I lova for you o (baby girl ebi you I dey want o) When you dey here say na you I dey want ah (ah you dey make I dey mad o) Girl I dey love you o o yh yh Girl say I take you to Tokyo Girl I go take you to China Girl I go take you to London I go tell them say you are the one gan ni Girl I go take you to Lagos o Girl I go take you to Ghana o Girl I go take you to Tema o I go tell them say nah you you be the one gan ni Ɔdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice) When I manya with you say (all night o all night) Ɔdɔ yewu I dey love you (all nice oh nice) When I manya with you say (all night o all night) Killbeatz let's go
Writer(s): Ayodeji Balogun, Joseph Addison, Gregory Newman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out