album cover
Familiar
6451
Afro-Beat
Familiar è stato pubblicato il 30 luglio 2021 da OCJ Music come parte dell'album The African Prince
album cover
Data di uscita30 luglio 2021
EtichettaOCJ Music
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM113

Video musicale

Video musicale

Testi

Wetin Musa nor go see for the Giate
For the Giate
So me girl not around
After 1
Ee don dark
And me wanna fuack
 call a girl to come tru
 giate is locked
Musa don sleep But musa come to d Giate
Who him see
Nor be d one
Nor be d one wen him know
Hook: Who you is
Who you be
Who you are
And who you come for
You don't look familiar familiar familiar
Who U come for
 you don't look familiar
Familiar familiar
Who U come for
Chorus:
Wetin Musa nor go see for the giate
For the Giate
Here's the thing
Musa Na my baby best friend
And my baby self self
She nor sabi get friends
Musa want to spoil my parol
Normally my Caro nor Dey get akaro
Shit cancel
Damn damn
If u do again make u cancel
If ee nor d same we go cancel
ee nor fit be anything wen u say
We go dance to
ee nor fit be anything wen u talk
We go bounce to
call a girl to come tru
 giate is locked
Musa don sleep But musa come to d Giate
Who him see
Nor be d one
Nor be d one wen him know
Hook: Who you is
Who you be
Who you are
And who you come for
You don't look familiar familiar familiar
Who U come for
 you don't look familiar
Familiar familiar
Who U come for
Written by: Osborn Odekhian Ehinomen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...