album cover
See Something
6639
House
See Something è stato pubblicato il 20 agosto 2021 da Earth Kicks come parte dell'album Abeka Bugatti - EP
album cover
Data di uscita20 agosto 2021
EtichettaEarth Kicks
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM125

Testi

Don’t hate me chale if you don’t know my story
If I hurt you before I go tell you am sorry
Time no dey wait oo
Time no dey make I hate oo
Me I no dey waste time on the past
I just dey move
Me I no dey fear popo
Happy like I win lotto
I dey put in the work
Well done mama say ayekoo
Gucci Versace
Inner my party
All the pretty ladies
Wind your body
London girl make I see something
Lagos girl make I see something
Cape Town girl make I see something
Caribbean girl make I see something
Wetin make I do for you?
Put your face on my chest tattoo
Any man wey go try you
Me I no go run I go fight for you
Even when they looking at you
Fine boy thing no dey entice you
The way me I mad over you
Aaaaba
London girl make I see something
Lagos girl make I see something
Cape Town girl make I see something
Caribbean girl make I see something
Gucci Versace
Inner my party
All the pretty ladies
Wine ur body
Boys with the money
Come show something
Jo’burg Lagos
Accra London thing
London girl make I see something
Lagos girl make I see something
Cape town girl make I see something
Caribbean girl make I see something
Wonteeda
Washeda
Show something
Do something
Wonteeda
Washeda
Bryte Mina too good for your liking
Written by: Bright Addo, Hannah McInerny
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...