Testi

Pen pen ne Pen pen ne pen Pen pen ne penenenene pen Pen pen ne Pen pen ne pen Pen pen ne penenenene pen Call me the Yung fela pararara I dey burn Dem speakers Pararara Put the niggers dem pressure My music be the pleasure Anytime i pull up i dey parara Call me the Yung fela pararara I the burn Dem speakers Pararara Put the niggers dem on pressure My music be the pleasure Anytime i pull up i dey parara Parare Erikul wale All my ladies already want Kpalangamisi Ooh Hmmm Shakara lady oh Come do the shakara for me Or u fit take all of my money ooh As long as you dey nice to me oo Eh Ahhhh shakara lady ooh Come do the shakara for me Or fit take all of my money ooh As long as you dey nice to me Ooh ehh Get some couple things about ur body i Know Wey the high me like dey jekamo Am in love with your body Language Everytime baby u can run to me Ah ah We go make dem jealousy We go trend till we make dem Gossipmill ah I no dey talk na my money I no fit shout na my money wey Dey Speak for me Girly booty fire Passy bazooka I need ah prayer tonight Just like the fish swallow me i be Ur Jonah Say na who go safe me tonight Baby take it easy Baby take it gently Baby come and coolu my mind For you i come everyday girl i no Go Lazy Girl me no waste no time Call me dey Yung fela pararara I dey burst Dem speakers pararara Put the niggers dem on pressure My music be the pleasure Anytime i pull up i dey pararara Call me dey Yung fela pararara I dey burst Dem speakers Pararara Put dey niggers dem on pressure My music be the pleasure Anytime i pull up i dey pararara Parare Erikul wale All my ladies already want Kpalangamisi Ooh Hmmm shakara lady oh Come do the shakara for me Or You fit take all of my money Ooh As long as you dey nice to me oh Hmmm Shakara lady oh Come do dey shakara for me Or you fit take all of my money Ooh As long as you dey nice to me Ooh Say tonight i make you be my key Holder Come and dey my right you Sweetie Pass Soder Na me go invest i no want Shareholder Before somebody go like make Him Take over Cause i don the Waka many kilo For you No go wine me philo oo oo Shey u go like make we chill oo So tell me what you want Girl i be ya loader Parare Erikul wale All my ladies already want Kpalangamisi Ooh Hmmm shakara lady oh Come do dey shakara for me Or you fit take all of my money Ooh As long as you dey nice to me Ooh Hmmm shakara lady oh Come do dey shakara for me Or you fit take all of my money Ooh As long as you dey nice to me Ooh
Writer(s): Nuvalga Silas Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out