album cover
Bode Thomas
28.559
Music
Bode Thomas è stato pubblicato il 8 settembre 2023 da Dvpper Digital come parte dell'album Ghetto Gospel
album cover
Data di uscita8 settembre 2023
EtichettaDvpper Digital
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM76

Video musicale

Video musicale

Testi

[Intro]
Hmm
Oh-oh oh-oh
I am Balloranking
[Bridge]
In my head, I've been tryna put things together
Watch over my steps, intori aye kan lowa
[Chorus]
Everyday I reason way forward
Like monthly make I dey make billion
Them sing along word for word
O ṣa ti mọ bo ṣe n lọ
Ask for Bode Thomas
[Verse 1]
I no fit snoooze
Money put for me mood
Iʼve been looking up to you
In anything I do make I no loose
Man I bad man, man I bad no be today
Jaja fight all the battle wey dey come my way
ʼCuz aye kan lowa
Mo ja Tequila
Many for me shoulder
Sativa lori koda
[Chorus]
Oh oh O Lord
Everyday I reason way forward
Monthly make I dey make billion
Hmm, (Make I dey make billion)
O ṣa ti mọ bo ṣe n lọ
Them sing along word for word
Ask for Bode Thomas(Ask for Bode Thomas)
[Verse 2]
Hmm e be things
In any situaʼ I move my feet
Revelation to Genesis
Before dem go dull my spirit
Me I burn canabis
Ṣayo don kill my boredom
Ọmọ iya mi ko si iṣoro
You know many dey for Dungeon
Boy trending no promo
Ṣo mọ pe Ọlọhun j'ẹda lọ
[Chorus]
Oh oh O Lord
Everyday I reason way forward
Monthly make I dey make billion
Hmm, (Make I dey make billion)
O ṣa ti mọ bo ṣe n lọ
Them sing along word for word
Ask for bode Thomas(Ask for Bode Thomas)
[Outro]
Ṣayo don kill my boredom
Written by: Balloranking
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...