Testi
[Intro]
Grehg on d building ooo
Wetin my eyes don see
I no fit tell nobody
Na only me wey know my story
Damo killa baby ooo
[Verse 1]
Mehn I'm steady on my hustle, steady on my grinding
24/7 bombing, working for my money
Baba, show me way ooo
24/7 bombing, gat no time for sleeping
Everyday and night my mind is on muller
Baba, show me way ooo
[Chorus]
Mehn I've been hustling for a long time now
Waiting for my raining days
For my raining days
For my reigning
Said I've been hustling for a long time now
Waiting for my raining days
For my raining days
For my reigning
[Verse 2]
Shey b when we start them no believe
Now Baba don shower I don receive
Anyhow e b I no dey sleep
God's time is the best don't deceive me, ah
Iyooo uwooo oo oo
Me and the gang for the show, oh oh
Tele all the girls dey tell me no no
Now all the shawdies wanna follow go, ah
Iyooo uwooo oo oo
Me and the gang for the show, oh oh
Tele all the girls dey tell me no no
Now all the shawdies won follow go
[Verse 3]
Mehn, I've been grinding, mehn, I've been hustling
Mehn, I've been steady chasing for my money, oh oh
Grehg on d building
[Verse 4]
Mehn, I'm steady on d grind
I never sleep at night
**** keep pushing to the light at the end of the tunnel
Say we steady on the hustle
Shey na muller we dey find?
[Bridge]
Wetin my eyes don see, I no fit tell nobody
Na only me wey know my story
Na only me wey know my story
Wetin my eyes don see, I no fit tell nobody
Na only me wey know my story
Na only me wey know my story, yeah
Wetin my eyes don see, I no fit tell nobody
Na only me wey know my story
Na only me wey know my story
[Chorus]
Mehn, I've been hustling for a long time now
Waiting for my raining days
For my raining days
For my reigning
Said I've been hustling for a long time now
Waiting for my raining days
For my raining days
For my reigning
[Outro]
Waiting for my raining days
For my raining days
For my reigning
Killa la la
Written by: Biwei Paul Tamaranmomoemi, Grehg, Oluwadamilare Christopher Dairo

