album cover
Awé
1676
Music
Awé è stato pubblicato il 12 giugno 2025 da Dammie Fire / Exclusively Licensed & Distributed by Mp3rugged Plug come parte dell'album Awé - Single
album cover
Data di uscita12 giugno 2025
EtichettaDammie Fire / Exclusively Licensed & Distributed by Mp3rugged Plug
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Dammie Fire
Dammie Fire
Performer
Damilare Amos
Damilare Amos
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
OJO OLUWADAMILARE AMOS
OJO OLUWADAMILARE AMOS
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Livebeats
Livebeats
Producer

Testi

Sesé Lati January wo February
Oga no pay salary
Mama ni ki fara si
I carry my cross go Calvary
Person wey get many dreams for gallery
Odi conductor for garage
He no fit to gara
(Bo se moti lotun fa Cannabis)
(Awe)
Gboju soke sodumare (Awe)
Lojo togun bale (Awe)
Maberu sebi omo lile (Awe)
Everybody get payday (Awe)
E go make sense just Dey patient (Awe)
Shama sare wadebe (Awe)
Na who buy last buy latest (Awe)
(Aye yi biti cassette)
If dem no born you with silver spoon life dey lead my 2
Ai lowo lowo na taboo
If you no get dem go call you gaduz
Some Dey pray for miracle
Some Dey pray for food
Dreams done die cause no money for school
Edumare sore to joju
I done tire to dey pretend
Me I dey try I no relent
My friends Dey call I dey see dem
When I chop meat last omo na weekend
Aye buru ye dem wicked
Alaso se yeye eni naked
I done see a lot recent
I Dey film am well well biti decent
Omo iyami
(Awe)
Gboju soke sodumare (Awe)
Lojo togun bale (Awe)
Maberu sebi omo lile (Awe)
Everybody get payday (Awe)
E go make sense just Dey patient (Awe)
Shama sare wadebe (Awe)
Na who buy last buy latest (Awe)
(Aye yi biti cassette)
Written by: OJO OLUWADAMILARE AMOS
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...