album cover
Funtime
8
Hip-Hop/Rap
Funtime è stato pubblicato il 9 settembre 2025 da No Gentlemen Allowed/A Youngin' Sound come parte dell'album Gangster Love Matter
album cover
Data di uscita9 settembre 2025
EtichettaNo Gentlemen Allowed/A Youngin' Sound
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM97

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Squyb The Paradox
Squyb The Paradox
Vocals
Kofi Mole
Kofi Mole
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Edward Kofi Agyemang Amoah
Edward Kofi Agyemang Amoah
Songwriter
Pius Henyo
Pius Henyo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mace
Mace
Producer

Testi

Before you go make you wake me up, wake me up oo
You know say me and you sɛ wo tu aa na m’atia mu oo
Make the other guys no dey vibe you make dem no dey vibe you no no
You know say I dey for you anything wey you ask I go do oo
Fine girl like you you no need stress oo (huh)
As you get me you for know say you be blessed oo
Funtime funtime me and you
We go have fun baby funtime funtime me and you
All dem other guys dem be chatting chatting chatting bout me and you
Dema other guys acting act but we no dey see what dema do
They say girls just wanna have fun (have fun)
And i just wanna have fun (have fun)
I wasn’t searching,
She wasn’t searching but i think that I found the right one (right one)
She thinks I am the right one (right one)
Gucci ɔpɛ the white one (white one)
Ask me a question, no hesitation
I got the right answers (answers)
Put you on a roller coaster (coaster)
Baby girl take a picture (picture)
Pose for my kodak (Huuuh Oh)
Cho cho chop you like cerelac (chop you like cerelac)
Watermelon banana ne hamburger picnic for the park (Let’s go)
Funtime funtime me and you
We go have fun baby funtime funtime me and you
All dem other guys dem be chatting chatting chatting bout me and you
Dema other guys acting act but we no dey see what dema do
Written by: Edward Kofi Agyemang Amoah, Pius Henyo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...