album cover
Yolo
album cover
Yolo è stato pubblicato il 6 aprile 2023 da ASAP MUSIC WORLD come parte dell'album Yolo - Single
Released6 aprile 2023
EtichettaASAP MUSIC WORLD
LinguaEnglish
BPM115
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

I don come with another one
DJ ASAP
Eh mama hmm mama
Eh mama hmm ya ya
Jejely I just dey my own
But If e no be God o I for still dey for back oo
Wan le mi won le ri mi mu
Me I no go send them I go just dey my own o
Cause I just wan party
I just wan flex
Jor Jor Jor
Call dem shawties
Call dem girls
I'm still their daddy (jor jor jor)
They can't contest (okay)
Just wan party
Just wan flex
This life wey we dey
Na yolo yolo yolo
Na yolo yolo yolo
Na yolo yolo yolo
This life wey we dey
Na yolo yolo yolo
Na yolo yolo yolo
Na yolo yolo yolo
This life wey we dey
So many things don sup wey my eye don see
Small boy with a million dreams
E don tey wey I dey for street
And I be tiger in a human skin
Me I no fit go low
Me I no fit go low
God dey cover me
Life na yolo
Life na yolo
Cause I just wan party
I just wan flex
Jor jor jor
Call them shawties
Call dem girls
I'm still their daddy (jor jor jor)
They can't contest (oKay)
Just wan party
Just wan flex
This life wey we dey
Na yolo yolo yolo
Na yolo yolo yolo
Na yolo yolo yolo
This life wey we dey
Na yolo yolo yolo
Na yolo yolo yolo
Na yolo yolo yolo
This life wey we dey na
DJ ASAP
The Spontaneous DJ
International Superstar DJ
Along side BERRI TIGA
Yo X
Outside babies
Where my outside babies
Outside babies
Where my outside shawties
Written by: Abijo Victor Ayobami, Agada Blessed Obotu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...