album cover
Sare
album cover
Sare è stato pubblicato il 31 luglio 2026 da U-Records & Entertainment, under exclusive license to ONErpm come parte dell'album Sare / Sade - Single
31 luglio 2026
EtichettaU-Records & Entertainment, under exclusive license to ONErpm
LinguaEnglish
BPM117
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Another hit oo
I too sabi na
All thanks to the Most High
Now the money coming constantly
I dey fresh take a look at me
I dey cut my coat
Run my race like Usain Bolt
Cause sapa no fit me
Tell me wetin sweet pass BTC
Kosi
Dem say I too like money ni
Cause I dey find am like Anini
I go see you later
If you are not talking paper
Dem say I too like moni ni
Cause I dey find am like Anini
Alo omope ti gbera
Cause e don get the paper
Ani mo sare mo sare
Mo sa Kilometer
Ki le rowo mi gba
Mi gbagba mi gbagba
Ani mo sare mo sare
Mo sa kilometer
Ki le rowo mi gba
Mi gbagba mi gba
Shey you know the place I dey come from
Ajasa I started from the bottom
Now Davecash lomo tan so
So so so
Na my p I dey push it
I no fit tire ko le sumi
Cause this life no be movie
Lo mu mi te pa mo se
I dey cut my coat
Run my race like Usain Bolt
Cause sapa no fit me
Tell me wetin sweet pass BTC
Kosi
Dem say I too like money ni
Cause I dey find am like Anini
I go see you later
If you are not talking paper
Ani mo sare mo sare
Mo sa kilometer
Ki le rowo mi gba
Mi gba mi gba
Ani mo sare mo sare
Mo sa kilometer
Ki le rowo mi gba
Mi gba mi gba
Ani mo sare mo sare
Mo sa kilometer
Ki le rowo mi gba
Mi gba mi gba
Ani mo sare mo sare
Mo sa kilometer
Ki le rowo mi gba
Mi gba mi gba
Written by: David Oladipupo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...