歌詞
Hello Mummy Mummy
Hello Daddy Daddy
It is that time of the year
So don't be, don't be stingy
I see my friends at school looking good
Looking so so brand new
Tell me what is the plan oh oh oh oh
So tell me daddy, are we shopping?
Tell me mummy are we partying?
I wanti new clothes, I wanti new shoes
So buy me, buy me, buy me chicken
It's the season of cheers
Make we jolly and jubilate
Cuz no one knows tomorrow oh oh oh oh
Maka na Ekeresimesi erugo, papa gini ka anyi ga eyi n'aru?
Wetin I go wear, wetin I go carry slay?
Asim na Ekeresimesi erugo, mama gini ka anyi ga azu na'afia?
Wetin we dey buy o, wetin we dey buy o?
Maka na Ekeresimesi erugo, papa olee ebe anyi ga ejenu eje?
How we go turn up, shey na village we dey go iyo?
Asim na Ekeresimesi erugo, mama gini ka anyi ga eti n'afo?
Wetin we go chop o, turkey abi na chicken eh?
Mber month don come again oh
Mama no tell me of recession oh oh oh oh
I mana wetin man chop na wetin man go carry go?
Iya Funmi don start to dey prepare, eh eh
I ask my Daddy any money (no no)
I ask my Mummy are we shopping (no no)
I no understandi wetin dem dey talki oh.
Because this xmas, I don slay am finish oh oh
Ekeresimesi nke a, me I no go carry last
Maka na Ekeresimesi erugo, papa gini ka anyi ga eyi n'aru?
Wetin I go wear, wetin I go carry slay?
Asim na Ekeresimesi erugo, mama gini ka anyi ga azu na'afia?
Wetin we dey buy o, wetin we dey buy o?
Maka na Ekeresimesi erugo, papa olee ebe anyi ga ejenu eje?
How we go turn up, shey na village we dey go iyo?
Asim na Ekeresimesi erugo, mama gini ka anyi ga eti n'afo?
Wetin we go chop o, turkey abi na chicken eh?
Hey Hey, are you ready now?
Unu anugo kwa, unu anugo kwa, unu anugo kwa, unu anugo kwa
Asim, Holiday is coming (Holiday is coming)
Asim, Holiday is coming (Holiday is coming)
Maka na Ekeresimesi erugo, papa gini ka anyi ga eyi n'aru?
Wetin I go wear, wetin I go carry slay?
Asim na Ekeresimesi erugo, mama gini ka anyi ga azu na'afia?
Wetin we dey buy o, wetin we dey buy o?
Maka na Ekeresimesi erugo, papa olee ebe anyi ga ejenu eje?
How we go turn up, shey na village we dey go iyo?
Asim na Ekeresimesi erugo, mama gini ka anyi ga eti n'afo?
Wetin we go chop o, turkey abi na chicken eh?
Written by: Chukwudum Umeevuruo, Nneka Ngwe

