歌詞
when i get the money i go buga i go biza
small small money no do me my dear
fine fine lady want to pull e my nikka
modun bi sugar them dey feel the boy
Shayo Davids
yea yea
in whatever i do make e pay make e pay me koshatiyo money
kowo sha ti yo
can i be the one for you baby one for you baby i’m feeling you baby
abena be the one wey dey pull e my nikka o
na she be the one wey dey cool e my temper
the hustle give me joy wey ginger me brother o
oluwa dey bless oluwa dey ehn ehn

oluwa dey bless na him make me i dey
wherever i dey i know say me back covered
i remember days when nobody wan holler
i do what i do now the kele wan dey hear the song
awon temi won gbomi gan
gbe body up hennessy pelu cap e kan
mami you deserve it all o gbe world cup
cash dey and the money long
anywhere i dey kpa kpa dey with me o
omo ologo koni tan se
omo ologo ni mo bato ni mon ba rin
shebi becca been dey play me now i’m looking like a baby with my baby
a go meta la de bi and we pulled up in a white mercedes
won wa mi won le mi
so i kneel down for one corner say nagode baba
in whatever i do make e pay make e pay me koshatiyo money
kowo sha ti yo
can i be the one for you baby one for you baby i’m feeling you baby
abena be the one wey dey pull e my nikka o
na she be the one wey dey cool e my temper
the hustle give me joy wey ginger me brother o
oluwa dey bless oluwa dey ehn ehn
abena be the one wey dey pull e my nikka o
na she be the one wey dey cool e my temper
the hustle give me joy wey ginger me brother o
oluwa dey bless na him make me i dey
in whatever i do make e pay make e pay me koshatiyo money
kowo sha ti yo
can i be the one for you baby o
one for you baby o
i’m feeling you baby
Written by: Agbetunsin Shayo David