album cover
Bad
177
Afro-Beat
Badは、アルバム『{albumName}』の一部として2024年6月1日にDistributed By The Promo BoyによりリリースされましたBad - Single
album cover
アルバムBad - Single
リリース日2024年6月1日
レーベルDistributed By The Promo Boy
メロディック度
アコースティック度
ヴァランス
ダンサビリティ
エネルギー
BPM100

歌詞

E get this girl wey I know she’s so fine and sexy
The badgirl want me to be her bestie
As a bad guy you know I don’t mercy
I show her skills pass Rolnado & Messi
But e get Wetin Dey bother me
That girl be like who go Dey corner me
and she bad and she wan buga me
She get money she wan Dey command me
But I Dey consider
I no Dey mind anything me I de deliver
Omo the very best part be say she be sinner
She gimme bunda & I go dey feel am
Obianuju oshee
shawty she ah very very bad oo
Shawty she ah very very bad oo
Oshee
Shawty she ah very very bad oo
Shawty she ah very very bad oo
She enter my room
She say Boy Vee can’t u work with ur tool
I tell her go down and touch ur shoes
Lemme show u
what a Shakablacka can do
Shawty gat Ah big Bombay
Shawty gimme dirty with her silicone waist
The shawty want to fire
shawty no Dey like waste time
The girlie get fire in her magical waistline
Then I start to affiliate
Dey negotiate the things wey we go Dey shalaye
She gimme head I swear me I want to trabaye
Omo toh bad I swear to God dem no under rate
She fire down she forget say me I be under age
Oshee
Shawty she ah very very bad oo
Shawty she ah very very bad oo
Oshee
Shawty she ah very very bad oo
Shawty she ah very very bad oo
Gimme love gimme love gimme love gimme love
My lova my lova my lova my lova my lova
Written by: Udochukwu Christopher, Victor ZEPHARR Chidiebere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...