歌詞
I’m alive for three reasons, I was born and I’m not dead yet
The third reason in between I never sure yet
I for trust the process but I get trust issues
Fed up with the same life wey I never chop yet?
I thought I was at my lowest when I went lower
Huh - Feels like hard drugs this is dope rapping
It was a lie when your “bawo ni” made me say “mowa”
But I'm done yapping mehn
I’m tryna make my breath mean more than to merely survive
When death comes hope it finds me alive
Don't know who rides with me but we’re a lot in my ride
Wetin wan dey scare me? At this point in my life?
I wan dey run the world, they wan dey run street
Table no dey turn again na people don dey change seat
If na man talk am then I no take am serious
They say yours sincerely when they're not sincerely yours
the knife wey man make
shey na hin dey slaughter man
defend myself and i fear no man
if dem off their light i on my lantern
cuz see
when a problem goes life comes with another one
everyday different migraine
fighting for my life bi Mike Tyson
so many scars on my rise to fame
e dey weak me
sometimes I loose confidence
but I still dey strong
many talking but I no fear all of dem
i only fear God
took a step back faced my fears
melo mo fe so
dem try to end me but I no fear all of dem
i only fear God
some of dem pray make I fall
never back down I don’t care if I crawl
see my software dem dey try uninstall
many many things if I say make I talk
and if to say man be God
na every thing dem go put as my fault
i no talk say me sef no dey sin
na me know wetin dis my eye don see
Written by: Caleb Priesst Odugbose, Sokan YungAce Oreoluwa

