On Form
462,228
Music
On Formは、アルバム『{albumName}』の一部として2023年8月24日にSpaceship/ Bad Habit/Atlantic RecordsによりリリースされましたI Told Them...
最も人気過去7日
00:30 - 00:35
On Formは30 秒あたりで先週最も頻繁に発見された曲です
00:00
00:05
00:15
00:30
00:55
01:15
01:25
01:45
02:00
02:05
02:10
02:25
02:40
02:45
03:00
03:20
03:35
00:00
03:43
クレジット
歌詞
[Intro]
Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession
[Verse 1]
Hmm Hmm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through Muritala (Hm-mm)
No carry me for mind (Hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me
[PreChorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (Gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbewo)
Hmm mm Error (Error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (Gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (Gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo
[Chorus]
Ah! e no go tire me
Ah, ah
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally
I'm on form
[Bridge]
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
[Verse 2]
If I hear, if I hear say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (Ah) we be loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri
[PreChorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (Gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbewo)
Hmm mm oh, Error (Error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (Gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (Gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo
[Chorus]
Ah! e no go tire me
Ah, ah
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally
I'm on form
[Verse 3]
I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life
[Chorus]
Ah! e no go tire me
Ah, ah
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally
I'm on form
Written by: Ashton Sellers, Damini Ebunoluwa Ogulu, Richard Isong

