クレジット

PERFORMING ARTISTS
Rastino
Rastino
Performer
Koomson Gideon
Koomson Gideon
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Koomson Gideon
Koomson Gideon
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Mik On Da Beatz
Mik On Da Beatz
Producer

歌詞

Wey make you
Wey dey make you
Uhn no wou wor
Oh no
Oh yeah
Mmm
Mmmm stingo again
Mmmmmm
Mmm
Plenty matter e settled family happy my babe is crying now
Weytin do my babe u come Dey cry this beautiful Saturday?
U know am a fashion I want to know whatever is eating you up
Do you want a lion even de moon am going coming back
Oh my babe tell me weytin do wey make you chaka alea
Water no fit contain pot na pot Dey contain water now
I want to carry your matter make you no suffer for malaria o
E better going to jail say make I i dey see my babe crying now
You're my you're my babe be
You're my you're my babe be
You're my you're my babe nobody babe only my babe be
You're my you're my babe be
You're my you're my babe be
You're my you're my babe nobody babe only my babe be
Now de matter e fumble somebody help me coole my babe down
She say she no fit marry a local boy she want a biggi man
En mama say I broke she no wan see en pikin suffer die
Money wey i saved for my Uni na en i carry come
Oh my bebe tell me weytin do your promises years ago
Say you never go leave me for nobody make e carry you go
Do not forget say money na water one day if table turn
Mm my Bebe table turn please just do me favor o
You're my you're my babe be
You're my you're my babe be
You're my you're my babe nobody babe only my babe be
You're my you're my babe be
You're my you're my babe be
You're my you're my babe nobody babe only my babe be
Written by: Koomson Gideon
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...