クレジット
PERFORMING ARTISTS
Big Fish
Performer
Gven
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chima Promise
Songwriter
Anthony Chigozie Nwoba
Lyrics
歌詞
Big fish records!!!
tell me wetin I do!!!!
To deserve this punishment, from you!!!
O baby, baby boo!!!!
Biko gwam ooo!!!
Gwam gwam ooo!!!
(Refrain)emerem mistake ewere hugi nanyi
ilesiam, wee wum n' ala
Asa mpete ogbungwagwa
Ego abiawo ina akpom×2
( Chorus) sugar×2 aaaaaa!!!!! Woyo woyo ooo!!!!
Sugar ogbu gi ndia×2
Verse: no man wey no sabi ooo!!!
Na money be fine man ka imara o baby calm down ina anu
I no like emeka haa haa
E no get raba (raba)
E too like ta ta(tata)
That's to say kam ghota
Oji amu ojighi ego ooo!!!!!! Ehh !!!!!!!
You forget to say ehhh ehhh!!!! Woyo woyo
Emeka must shine ooo!!! ehh !!!!
Baby (baby ima ghota)
Is God doing ima ghota
(I wanna know I wanna know)
Refrain)emerem mistake ewere hugi nanyi
ilesiam, wee wum n' ala
Asa mpete ogbungwagwa
Ego abiawo ina akpom×2
( Chorus) sugar×2 aaaaaa!!!!! Woyo woyo
Sugar ogbu gi ndia
Sugar ogbu gi ndia
You promise me say you
Go dey when the money
E know dey
I love you ( love you)
Know be for mouth
Oh baby wetting be that oh sha you want put
Me for trouble
You tell me say you know do
I give you love x2
You push me go for gutter
Baby wetting be the matter
Make you let me know
Because I don dey jakpa
You know say na money on mind now
You tell me say you know love again
Make you go far away
Baby me I (me I )know
Do again
Wetting be that make you
Leave me x4
Leave me ( yo yo yo )
Leave me .
Written by: Anthony Chigozie Nwoba, Chima Promise