クレジット

PERFORMING ARTISTS
johnbull iyke
johnbull iyke
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
johnbull iyke
johnbull iyke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jokila
Jokila
Producer

歌詞

Intro......
We node play we node joke for here.....
Otiyee....
JB baby!
We node joke we node play for here
Alaska...whose that muderfucker a....
We node play , we node joke for here
As you can see Men Mount for here , if na money men get for her... And if Nobi Cana comot for here..
Alaska... jumbo way otiye... Seven Gran for me...Gbagbagbe baki...
Tekila aaaa .wey the tekilla.
Big Yash how far?... Two shots for you
Chorus
Cana! Cana! cana! Cana o cana, abeg give me cana
Cana! Cana! cana! Cana o cana, abeg give me cana
Cana! Cana! cana! Cana o cana, Cana nobi Kanda!
Verse1( johnbull iyke)
Cana nobi Kanda, if you Puff you go pause you pass am to your brother.
Johnbull with the lamba, Mr real otiye make we knack them the samba.
Money for cana long like dantata,if i enter the place the call me danbaba,this one Nobi konto,Sow or galala.. balling spraying the money like David Alaba
Chorus
Cana! Cana! cana! Cana o cana, abeg give me cana
Cana! Cana! cana! Cana o cana, abeg give me cana
Cana! Cana! cana! Cana o cana, cana nobi Kanda.
Alaska !! Jombo way otiye.. seven Gram for me!
Tekila!!..big Yash how far...two shot for you!
Outro as music fades out!
Written by: johnbull iyke
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...