album cover
Ok
album cover
Ok은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2004년 10월 5일일에 Faze에서 발매되었습니다.Faze Alone
Released2004년 10월 5일
라벨Faze
언어English
BPM120
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Ohhhhhhhhhhhh
Alright babe
Ok!
Ahahaa
No matter wetin everything go set, e go dey okay
Just say ok, no matter wetin dey happen oh
Just say ok, no matter wetin deyhappen o
At times you go dey wonder eh
Whether you go see tomorrow
What u go wear everyday
Na so so borrow borrow
Mama and papa dey shout for your head
Make you park your load dey go
Your mates dey buy motor
You just dey waka jugu jogo
Abeg brother take your time
No let frustration make u comit crime
Life e no easy at times
But we go climb am jeje like ladder
Today rain fit to fall
But tomorrow sun e go shine eh
If you dey work hard everyday
On your two knees you dey pray
U no forget say olorun dey
Wetin dey , wetin dey
You no get problem again
Just say ok
Just say ok
Just say ok
No matter wetin dey happen oh
Everything go dey ok
Ogadim ok
Everything go dey ok
No matter wetin dey happen yh
Sister, why you dey bother yourself say
Your mates some don born don marry
You sef go wan dey rush to marry
No go marry person wey go make you sorry
Sister mr right dey come and soon you go see you will marry soon
Take your time sister no rush am atall
Gods time na the best no shaking, god go do am
Wetin make you come dey bother yourself when you know that God don buttered your bread
No o forget, work hard, buckle your belt
If not not holy ghost no go help yourself so
Wetin we go do, wen we go do
You go tell me what you take your two eyes see
God don plan, who wan plan am
Ordinary ma *hiss* forget am
When dey see you gan dey no go believe am
Ogadim oh ngwanu mo ha
Just say ok (get down on it)
Just say ok (get down on it)
Just say ok
Say yh yh yh yh
Everything go dey ok
Ogadim ok (its gonna be alright)
Everything go dey ok (its gonna be ok)
Yh yh yh yh
See ehn true true, u know say e no easy atall ehn
But the thing be say
If u believe in yourself and you believe in God
You go reach where you wan reach mehn
Come on 3x okay
Its gonna be okay
Its gonna be alright (common)
Gotta be ohhh okay
At times you go dey wonder eh
Whether you go see tomorrow
What u go wear everyday
Na so so borrow borrow
Mama and papa dey shout for your head
Make you park your load dey go
Your mates dey buy motor
You just dey waka jugu jogo
Abeg brother take your time
No let frustration make u comit crime
Life e no easy at times
But we go climb am jeje like ladder
Today rain fit to fall
But tomorrow sun e go shine eh
If you dey work hard everyday
On your two knees you dey pray
U no forget say olorun dey
Wetin dey , wetin dey
You no get problem again
Okay nau
Just say ok
Just say ok
Just say ok
No matter wetin dey happen oh
Everything go dey ok
Ogadim ok
Everything go dey ok
No matter wetin dey sele yh
Just say ok
Just say ok
Just say ok
Say yh yh yh yh
Everything go dey ok
Ogadim ok
Everything go dey ok
Yh yh yh yh
Just say ok
Just say ok
Just say ok
Say yh yh yh yh
Everything go dey ok
Ogadim ok
Everything go dey ok
Yh yh yh yh
Just say ok
Just say ok
Just say ok
Say yh yh yh yh
Everything go dey ok
Ogadim ok
Everything go dey ok
Yh yh yh yh
Just say ok
Just say ok
Just say ok
Say yh yh yh yh
Everything go dey ok
Ogadim ok
Everything go dey ok
Say yh yh yh yh
Written by: Chibuzor Faze Oji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...