가사

(Xtofa, D Beat Chef) So many problems dey I just wanna live my life Let nobody come with motivate I just wanna do enjoyment One day e go reach me Make I do my Snap with cheese Let nobody come with motivate me I just wanna do enjoyment, whoa-ah So, from a distance (far away) Mindin' my business (far away) Don't wanna fall victim, oh no Carry your distress (far away) Only God wey holy Don't let dem whine you (Shade) Don't wanna fall victim, oh no Take away this stress (far away) Before I kolo, make I enjoy myself (ayy-ayy) Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy) I'm movin' majestical (ayy-ayy) Make I no kolo, so, I enjoy myself (ayy-ayy) Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy) I'm movin' majestical (ayy-ayy) Nobody care, n- it's your cry Pull up in the Benz, dem kind Pull up in a G-Wagon (G-Wagon) For my country, na crime Yeah 'Cause when it's God's time, nobody fit stop am Nobody go cluster Make nobody buss am Nobody fit touch am Pray, make I no dodge am Pray, make I no rush am Make I no hit you down So, from a distance (far away) Mindin' my business (far away) Don't wanna fall victim, oh no Carry your distress (far away) Only God wey holy Don't let dem whine you (Shade) Don't wanna fall victim, oh no Take away this stress (far away) Before I kolo, make I enjoy myself (ayy-ayy) Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy) I'm movin' majestical (ayy-ayy) Make I no kolo, so, I enjoy myself (ayy-ayy) Sunday, I go praise the Lord (ayy-ayy) I'm movin' majestical (ayy-ayy) (Mad oh) (Xtofa, D Beat Chef)
Writer(s): Christopher Ebuka Jr Mbah, Chinonso Emmanuel Ome Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out