album cover
Flex
2,584
Music
Flex은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 9월 10일일에 El Dorado에서 발매되었습니다.Flex - Single
album cover
발매일2025년 9월 10일
라벨El Dorado
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM113

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
JKAYDGR8
JKAYDGR8
실연자
작곡 및 작사
Dennis James
Dennis James
가사
프로덕션 및 엔지니어링
Emeka David
Emeka David
프로듀서
Soundgaraj
Soundgaraj
보컬 프로듀서

가사

YGME
I want to flex
If i tell u wetin my eye don see
I want to demo and shako
Cus If i tell u what I’ve been through
E no easy my brother
One bottle of somthing that can take me to the spiritual
Aye ko easy rara free me make i light up my loud and my molie
I am sorry if u think that am i wasting this money
I am sorry if you think sey we dey lavish this money
I can breath i can see
leave me Ejekinjayemi
I dey ball i dey flex
My friend How e take concern you
I can breath i can see
leave me Ejekinjayemi
I dey ball i dey flex now
My friend How e take concern you
BAck then i dey lossegard well well well now i don buckle up my shoes (my shoes)
Coz i don reason am (reason am)
who no work hungry go finish am (finish am)
Hope u dey reason am too (reason am)
Family go call sey make u send raba (send raba)
My head don full now
What am i suppose to do
I want to flex
If i tell u wetin my eye don see
I want to demo and shako
Cus If i tell u what i have been through
E no easy my brother
One bottle of somthing that can take me to the spiritual
Aye ko easy rara free me make i light up my loud and my molie
I am sorry if u think that am i wasting this money
I am sorry if you think sey we dey lavish this money
I can breath i can see
leave me Ejekinjayemi
I dey ball i dey flex
My friend How e take concern you
I can breath i can see
leave me Ejekinjayemi
I dey ball i dey flex
My friend How e take concern you
Outro
Free me naw
Free me naw
Free me naw ah ha
Free me naw
Free me naw
Free me naw
Free me naw
Written by: Dennis James
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...