album cover
Shoemaker (feat. Remii & Sinmidele)
album cover
Shoemaker (feat. Remii & Sinmidele)은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 5월 13일일에 121Selah에서 발매되었습니다.Shoemaker (feat. Remii & Sinmidele) - Single
2022년 5월 13일
라벨121Selah
언어English
BPM82
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Aboki shoemaker
Shoemaker, shoemaker them dey call you for here
Abeg help me stop that shoemaker guy
Shoemaker
Shoemaker where you dey come fix my shoe
Shoemaker where you dey I need you now
I call you because I know say na you fit fix am
Na na
Shoemaker where you dey I need you now
Shoemaker where you dey come fix my shoe
Shoemaker where you dey I need you
I call you because I know say na you fit fix am
Na na
I know where you dey I know where to find you
Oh oh oh oh
The point be say na person wey go fix am me I go call o
'Cause na him sabi the thing well well o
Well well
I no go carry matter of shoe go give a carpenter na na
'Cause he no sabi the work at all o
Oh oh oh oh oh oh oh
Carpenter where you dey come fix my chair
Carpenter where you dey I need you now
I call you because I know say na you fit fix am
Na na
I know where you dey I know where to find you
Oh oh oh oh
The point be say na person wey go fix am me I go call o
'Cause na him sabi the thing well well o
Well well
I no go carry matter of chair go give a shoemaker
No no
'Cause he no sabi the work at all o
Heart fixer where you dey come fix my heart
Heart fixer where you dey I need you now
I call you because I know say na you fit fix am
Na na
Heart fixer where you dey I need you
Heart fixer where you dey
Heart fixer where you dey come fix my heart
Heart fixer where you dey
Heart fixer where you dey I need you
Heart fixer where you dey I need you
I call you because I know say na you fit fix am
Na na
I know where you dey I know where to find you
I know where you dey I know where to find you
I know where you dey I know where to find you
I know where you dey I know where to find you
I know where you dey I know where to find you ohh
Oh oh oh oh
The point be say na person wey go fix am me go call o
'Cause na him sabi the thing well well o
Well well
I no go carry matter of heart go give a human o
No no
'Cause he no sabi the work at all o
Oh oh oh oh
The point be say na person wey go fix am me I go call o
'Cause na him sabi the thing well well o
Well well
I no go carry matter of heart go give a human o
No no
'Cause he no sabi the work at all o oh oh
Heart fixer
Right now I need you o
Right now I need you o
Heart fixer
Right now I need you (right now I need you o)
Right now I need you o (right now I need you o)
Written by: Oluwasinmidele Ayodeji, Philip Oluwadamilola Awolesi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...