album cover
Crazy Things
118
아프로비트
Crazy Things은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 6월 21일일에 Tieme Music에서 발매되었습니다.Crazy Things - Single
album cover
발매일2023년 6월 21일
라벨Tieme Music
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM75

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Ink Boy
Ink Boy
리드 보컬
Simon Sunday Igoche
Simon Sunday Igoche
리드 보컬
Gbenro Lekan Abdulrahman
Gbenro Lekan Abdulrahman
피아노
작곡 및 작사
Simon Sunday Igoche
Simon Sunday Igoche
작사가 겸 작곡가
Michael Owusu Addo
Michael Owusu Addo
작가
Simon Sunday IgocheMichael Owusu Addo
Simon Sunday IgocheMichael Owusu Addo
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Quality Sound
Quality Sound
프로듀서

가사

As you Dey pray
Use your head to think
Use your leg
And waka for yourself
Nobody Dey for you
Keep your yawa to yourself
Believe in thy self
Uwee
Na person wey go na him know
You gat see for yourself
The say the axe don't remember
But the trees don't forget
But the trees don't forget
Follow the star like the 3 wise men
Seen many snakes man ah seen mandem
Dem bwoiz ah bad but mi badder than them
They've got shooter's outside
Mi go harder than dem
Ye, Falila, Fatima, all of una combine
Party ina Mi yard make sure you are on time
Now we steady mix stuffs
Like curry and thime
Oh no
Crazy things
Crazy things
Crazy things
Crazy things
And if I live a wAyward life is my business
Na me know my yawa make I just the finesse
Crazy things
Crazy things
Crazy-things
Crazy things
And if I live a wAyward life is my business
Na me know my yawa make I just the finesse
So many blessings from above feels like a kiss from God
So many stories untold, still e Dey run my tap
Until My cup runneth over one man soja I be one man soja
Make I no beg any man
Some be human and some be animal
Follow the star like the 3 wise men
Seen many snakes man ah seen mandem
Dem bois are bad but Mi badder than dem
They've got shooters outside Mi go harder than dem Ye
Falila, Fatima, all of una combine
Part ina Mi yard make sure you are on time
Now we steady mix stuffs like curry and thime
Oh no
Crazy things
Crazy things
Crazy things
Crazy things
And if I live a wayward life is my business
Na me know my yawa make I just Dey finesse
Crazy things
Crazy things
Crazy things
Crazy things
And if I live a wayward life is my business
Na me know my yawa make I just Dey finesse
Written by: Michael Owusu Addo, Simon Sunday Igoche, Simon Sunday IgocheMichael Owusu Addo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...