album cover
Dance
4
아프로비트
Dance은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 12월 18일일에 MICHAELIZZY에서 발매되었습니다.Memories - EP
album cover
발매일2023년 12월 18일
라벨MICHAELIZZY
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM117

크레딧

실연 아티스트
MICHAELIZZY
MICHAELIZZY
실연자
작곡 및 작사
MICHAELIZZY
MICHAELIZZY
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Norpsi
Norpsi
프로듀서

가사

Norp
Chilling with my O.Gs
No do no do Na em wey dey make me slow this
But you know money can't buy peace
So i go settle for where me i find peace
Where i find peace
I just want to dance
Dance and my free my mind
E no get watin wan happen wey never happen for life
I just want to dance
Dance and my free my mind
E no get watin wan happen wey never happen for life
I just want to dance
Dance and my free my mind
E no get watin wan happen wey never happen for life
We no dey sahara but we dey burn trees
One nice shot of Hennessy more gees
You know i don't like it
Chilling with my guys na my remedy
The loving from my mum na my medicine
So I wanna sing my melodies
Me i be yoruba boy but i base in Port Harcourt
I sing my songs but them never give me cut
I pray to jah for the day i go shutdown the club
Till the day leave una shores oo
Leave una shores
I just want to dance
Dance and free my mind
E no get watin wan happen
Wey never happen for life
Written by: MICHAEL LAWAL, MICHAELIZZY MICHAELIZZY
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...