album cover
Kolongo
album cover
Kolongo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 10월 18일일에 Independent에서 발매되었습니다.Oddboi - EP
2024년 10월 18일
라벨Independent
언어English
BPM193
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Ey-ye Aye
Eraconfirmni DJHowlbert on this one
Na you de make me de walakolongo
Make me de walakolongo
Na you de make me de walakolongo
Oo-ay
Na you de make me de walakolongo
Make me de walakolongo
Na you de make me de walakolongo
Say body like Fanta wey you give me
Too much sugar fit to kill person
Shey you one give me diabetes orrr Abi na arthritis
Ama body like Fanta wey you give me
Too much sugar fit to kill person
Shey you one give me diabetes orrr Abi na arthritis ahh
Na you de make me de walakolongo
Make me de walakolongo
Na you de make me de walakolongo
Say Na you de make me de walakolongo
Make me de walakolongo
Na you de make me de walakolongo ahhhanhahahaan
Uuuuu confirmni uuuuu
Ooay
Don't leave me
Lend me one minute
Where prisca and her company
One million we spending it
Table shaker Reno omokiri ahahan
Eh Your body bad I know
E de give me one kind flow
Enter my body & soul
Carry me go where me I no know o
Eh Your body bad I know
E de give me one kind flow
Enter my body & soul
Carry me go where me I no know o
Na you de make me de walakolongo
Make me de walakolongo
Na you de make me de walakolongo
Eh walakolongo
Na you de make me de walakolongo
Make me de walakolongo
Na you de make me de walakolongo
Say body like Fanta wey you give me
Too much sugar fit to kill person
Shey you one give me diabetes orrr Abi na arthritis
Ama body like Fanta wey you give me
Too much sugar fit to kill person
Shey you one give me diabetes orrr Abi na arthritis ahh
Na you de make me de walakolongo
Make me de walakolongo
Na you de make me de walakolongo
Eh Your body bad I know
E de give me one kind flow
Enter my body & soul
Carry me go where me I no know o
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...