album cover
Check Yourself
129,174
전체
Check Yourself은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2021년 6월 11일일에 Legit9ja Entertainment에서 발매되었습니다.Check Yourself - Single
album cover
발매일2021년 6월 11일
라벨Legit9ja Entertainment
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM93

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Kaptain
Kaptain
실연자
작곡 및 작사
Etuk Favour Monday
Etuk Favour Monday
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Wonder beat
Wonder beat
프로듀서

가사

[Intro]
I know all my guys
I know all my blood
I know who dey call me blood way no be my guy
I know who no dey talk much but e like me die
Bros I know all of una but I no go talk
[Verse 1]
The day way we see na that day we know
If you reach your house you no know me before
Because if they give you knife
Cha-cha for my back
Bros I know all of una, but I no go talk
[Verse 2]
We don tey for this game and your kinging
E dey pain you say I come out come put you for thinking
Sit down for your throne you dey beef me
Brother man I know all of una, but I no go talk
[Verse 3]
E no get wetin mustache never see for nose
No get wetin craze man never see for road
You dey with twenty friends for twenty one years
And non of them beef you, brother check yourself
[Chorus]
Abobii
Check yourself
Abobii check yourself
Abobii check yourself
No body wan bill you ?
Check yourself
Abobii check yourself
Abobii check yourself
Abobii check yourself
Nobody table your matter
[Verse 4]
Three gboza for my men them
Repeat am for the real men them
I dey for my corner with my men them
The way oluwa bless me
Na so Oluwa bless them
You dey pray make e better for me
E go better for you
Make e clear for me
E go clear for you
Make e stew for me
E go stew for you
What you wish for me
Me I wish for you
[Chorus]
Abobii
Check yourself Abobii
Check yourself Abobii
Check yourself
No body wan bill you ?
Check yourself
Check yourself
Check yourself Abobii
Check yourself
No body table your matter
[Outro]
It's your boy Kaptain
Written by: Emili Anderson, Etuk Favour Monday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...