album cover

Odejiji

5,108Afro-Beat2023
album cover
Odejiji은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 11월 10일일에 Litboy Worldwide에서 발매되었습니다.Odejiji - Single
발매일2023년 11월 10일
라벨Litboy Worldwide
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Me i no go rush
I go pass am over
I no fit kill myself for another case
I go run am over
Odejiji dey body
Folake book ride
She dey call me
Ewo she dey call me
Me i get this feeling
She wan do me science
Her body cha kere
I no go relent
E dey for my head
Aporuka something dey there
She ask me if i go dey for
Girl i go dey for you
Girl i go craze for
Girl i go craze for you
She ask me if i go dey for
Girl i go dey for you
Girl i go craze for
Girl i go craze for you
Me i no go rush
I go pass am over
I no fit kill myself for another man case
I go run am over
Me i no go rush
I go pass am over
I no fit kill myself for another man case
I go run am over
She ask me if i go dey for
Girl i go dey for you
Girl i go craze for
Girl i go craze for you
She ask me if i go dey for
Girl i go dey for you
Girl i go craze for
Girl i go craze for you
She ask me if i go dey for
Girl i go dey for you
Girl i go craze for
Girl i go craze for you
Written by: idoko paul chukwuebuka

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...