album cover
Life
293
Alternative
Life은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 3월 29일일에 BTY REGION에서 발매되었습니다.Life - Single
album cover
발매일2024년 3월 29일
라벨BTY REGION
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM99

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Tim3oo
Tim3oo
실연자
작곡 및 작사
Ali balogun Timilehin
Ali balogun Timilehin
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Crimina Riddim
Crimina Riddim
프로듀서

가사

Holan
Sey my brother this is real life
I fit dey smile but inside I no dey feel fine
Sey when I pull up with my gees wey dey live life
I dey think twice if na fake or na real life
As Burna boy dey d-d-d-don, d-d
Sey Teni makanaki sef dey filarate eh
Mama used to warn me not to do that dirty game but I don dey play arcade
Where dem sniff where dem puff
mummy sey na there I dey
Oh no
I follow Debo
Sey all night long we Dey jogor dey go
We dey run from popo
Sey anytime they show
Me and my guys we dey fly fence dey go
Oh no
I follow Debo
Sey all night long we dey jogor dey go
We dey run from popo
Sey anytime they show
Me and my guys we dey fly fence dey go
Sey I made a lot of sin I pray that jag forgive
Looking at me now you want to come and beef
People wey dey talk sey me I no fit b-i-i-ig
Jah is the only key
Sey I made a lot of sin I pray that jah forgive
Looking at me now you want to come and beef
People wey dey talk sey me I no fit b-i-i-ig
Jah is the only key
Hmmmm
I go do am eh
People go say na juju I make
Original grace wey go fit my lane
On your mark, set make I run my race
I go do am eh
People go say na juju I make
Original grace wey go fit my lane
On your mark, set make I run my race
It is a serious case (Holan)
My money come in a million way
Mi casa su casa premium way (Oh yeah)
I can’t deny I be African base
The Nigerian way
It’s a serious case (whallai)
My money come in a million way
Mi casa su casa premium way (Hun hun)
I can’t deny I be African base
The Nigerian way
Sey I made a lot of sin I pray that ja forgive
Looking at me now you want to come and beef
People wey dey talk sey me I no fit b-i-i-ig
Jah is the only key
Sey I made a lot of sin I pray that jah forgive
Looking at me now you want to come and beef
People wey dey talk sey me I no fit b-i-i-ig
Jah is the only key
Hmmmm
I go do am eh
People go say na juju I make
Original grace wey go fit my lane
On your mark mark, set make I run my race
I go do am eh
People go say na juju I make
Original grace wey go fit my lane
On your mark mark, set make I run my race
Written by: Ali balogun Timilehin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...