album cover
Tomorrow
107,041
Afro-Beat
Tomorrow은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 5월 17일일에 Effyzzie Music에서 발매되었습니다.Tomorrow - Single
album cover
발매일2024년 5월 17일
라벨Effyzzie Music
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM117

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Intro]
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Yasso
Mmmhmm
[Verse 1]
Inna my mind I am looking for the melody
Searching for the rhythm wey go totori
And in my soul I am waiting on the prophesy
I know, I know it's coming soon
[PreChorus]
I dey para
My mind don dey worry for my cheda
I no dey slow down
Mama told me I go blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow
[Chorus]
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
[Chorus]
Nobody knows tomorrow
Fit to get money pass Aliko
I dance away my sorrow
I go bounce like Boy Alinco
Rain or shine, I'll be shining like a diamond
I no dey gree
From Ikeja to Miami, dem dey dance to my calypso
Oh yeah
[PreChorus]
I dey para
My mind don dey worry for my cheda
I no dey slow down
I'm a winner, I don blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow
[Chorus]
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
[Bridge]
Ouu, you go always dey my mind oooo
Aiiii
Mmm
Nobody knows tomorrow
[Chorus]
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Written by: Awelewa Iseoluwa Samuel, Dennis Hope Yasso, Jeffrey Olumuyiwa Wenigha, Yemi Alade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...