album cover
Think
Music
Think은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 6월 4일일에 K. Martins에서 발매되었습니다.Motherland
album cover
발매일2024년 6월 4일
라벨K. Martins
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
K. Martins
K. Martins
실연자
작곡 및 작사
obehi okoduwa
obehi okoduwa
작사가 겸 작곡가
Oghenero Umuowhero
Oghenero Umuowhero
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
HelloAMAZING
HelloAMAZING
프로듀서
Oghenero Umuowhero
Oghenero Umuowhero
프로듀서

가사

They Dey think say
They are bigger than us
They are wiser that us
They no know say we open eyes
For this generation
Nothing Dey move we
Nothing Dey shake we
Only god na Dey lead man oh
Xxxx2
Look face to face
Oga
I Dey respect you
No mean say I Dey fear you
Oga I Dey respect you
 Old kango
Yeah
I be na the rack
When they gave to you oh
Na Dey shak you for body oh
Body oh
They Dey think say
They are bigger than us
They are wiser that us
They no know say we open eyes
For this generation
Nothing Dey move we
Nothing Dey shake we
Only god na Dey lead man oh
Xxxx2
Look face to face
Oga
I Dey respect you
No mean say I Dey fear you
Oga I Dey respect you
2 verse
I no go talk oh
I go give them respect
 my papa papa
Use to say
What old man dey see oh oh
Small pikin no dey see am
They Dey think say
They are bigger than us
They are wiser that us
They no know say we open eyes
For this generation
Nothing Dey move we
Nothing Dey shake we
Only god na Dey lead man oh
Written by: Oghenero Umuowhero, obehi okoduwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...