album cover
Move
album cover
Move은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 7월 11일일에 Apex Village Distro에서 발매되었습니다.One in Town
2025년 7월 11일
라벨Apex Village Distro
언어English
BPM96
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Kilokonmi stop forming if I give you money shey you go whine pon me
 
You know me affi pop a bottle in the club anytime I come through
I can make your body move if I want to
I can make Dem jealousy you if I spend on you
If I spend on you, if i spend on you
Kilokonmi stop forming if I give you money shey you go whine pon me
Kilokonmi stop forming if I give you money shey you go make your body Move
You go make your body
Move
I can make your body
Move
You go make your body
Move
 
You know me never seen her
Girl wey go do me like this
Run around like police and thief
Sometimes she say she wanna pack her things and leave
Tell me why you wan dey whine me
Lie me
I know say you wan dey lie me
Cus if I spend a couple then your friends go eye me
When I come around I buss a couple million
Billion trillion zillion
 
You know me affi pop a bottle in the club anytime I come through
I can make your body move if I want to
I can make Dem jealousy you if I spend on you
If I spend on you, if i spend on you
Kilokonmi stop forming if I give you money shey you go whine pon me
Kilokonmi stop forming if I give you money shey you go make your body Move your body Move
I can make your body
Move
You go make your body
Move
Written by: Hamza Galtima Liman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...