album cover
Circumference
album cover
Circumference은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 5월 30일일에 Gagamel International Limited에서 발매되었습니다.Break the Chains
Released2025년 5월 30일
라벨Gagamel International Limited
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Verse 1]
Girl your antenna get signal wey dey gimme peace of mind
Oh my Abena get original energy with free supply
See I done spent so many nights on the road
I'm not even gonna act composed
I can't deny that I want a little more of your peace of mind
[PreChorus]
So if Amaka gimme signal o
And she be shaking that her hippie ya yo
No other person I fit give my love
Body like choco when she bend low
The way she pack it inna wheely barrow
Make my mind to dey minimize ooh
But if I touch her they go televise ooh
Aah aah
[Chorus]
To your circumference I dey come
Do anything for the warm embrace
In your circumference I dey come back to you
Inna your circumference I dey come
Only you girl I wan impress
In your circumference I dey come back to you
[Verse 2]
Your body temperature is hotter than the sun see man dem all over you
It's not a competition 'cause I be falling in love girl I dey mad over you
I been lost in a while
Gangster all the time
Even once in a while
I still need love
[PreChorus]
So if Amaka gimme signal o
And she be shaking that her hippie ya yo
No other person I fit give my love
Body like choco when she bend low
The way she pack it inna wheely barrow
Make my mind to dey minimize ooh
But if I touch her they go televise ooh
Aah aah
[Chorus]
To your circumference I dey come
Do anything for the warm embrace
In your circumference I dey come back to you
Inna your circumference I dey come
Only you girl I wan impress
In your circumference I dey come back to you
Written by: Ekpe Promise, Moses Bebe Cool Ssali
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...