album cover
Tompolo
20
Afro-Beat
Tompolo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 10월 7일일에 Ebisco Sugar에서 발매되었습니다.Shine
album cover
앨범Shine
발매일2025년 10월 7일
라벨Ebisco Sugar
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM136

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Ebisco Sugar
Ebisco Sugar
건반
작곡 및 작사
Ebike Jacob Sanzu
Ebike Jacob Sanzu
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ebisco Sugar
Ebisco Sugar
프로듀서

가사

TOMPOLO LYRICS
Every body let me hear you say
Tompolo
Blessings de my life e be like
Touch and follow
Them no fit touch me even if them dey
On kolos
I galant oh
Government Ekpemkpolo Tompolo
Every body let me hear you say
Tompolo
Blessings de my life e be like
Touch and follow
Them no fit touch me even if them dey
On kolos
I galant oh
Government Ekpemkpolo Tompolo
Them no fit take what God has given to me
Given to me
Them no gree show me love but still me i succeed
Me i succeed
As an ijaw boy nothing fit defeat us
Fit defeat us
Wetin concern bread seller with cutlass and ojigbe
Cutlass and ojigbe
Oya haiss for the man way sabi
I hail oh
Ebike na boy way sabi
I hail oh
Forget their cho cho cho
Na we nai sabi
I hail oh
Oya haiss for general
Every body let me hear you say
Tompolo
Blessings de my life e be like
Touch and follow
Them no fit touch me even if them dey
On kolos
I galant oh
Government Ekpemkpolo Tompolo
Every body let me hear you say
Tompolo
Blessings de my life e be like
Touch and follow
Them no fit touch me even if them dey
On kolos
I galant oh
Government Ekpemkpolo Tompolo
Oya haiss for the man way sabi
I hail oh
Kestin Pondi na man way sabi
I hail oh
Mathew Tonlagha na man way sabi
I hail oh
Dr Paddy Iyamu na man way sabi
I hail oh
Ekomieyefa Oduboh na man way sabi
I hail oh
Kenneth Oboku na man way sabi
I hail oh
Godfrey Tare Pondi na man way sabi
I hail oh
If i no call your name you self na man way sabi
I hail oh
Every body let me hear you say
Tompolo
Blessings de my life e be like
Touch and follow
Them no fit touch me even if them dey
On kolos
I galant oh
Government Ekpemkpolo Tompolo
Every body let me hear you say
Tompolo
Blessings de my life e be like
Touch and follow
Them no fit touch me even if them dey
On kolos
I galant oh
Government Ekpemkpolo Tompolo
Written by: Ebike Jacob Sanzu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...