album cover
zombie
2
Afro-Pop
zombie은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 9월 16일일에 4700 Ent.에서 발매되었습니다.sorry i'm late - EP
album cover
발매일2025년 9월 16일
라벨4700 Ent.
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM113

가사

I'm losing my sense
I must to confess
I no fit dey complain
She call and I say yes
I've lost all my friends
They say I dey ment
I'm trying to explain
That her love is the best
E dey do me like zombie
Zombie o o
Zombie
I dey feely so lonely
When you no dey on me
E dey do me like zombie
Zombie o o
Zombie
I dey feely so lonely
When you no dey on me
Craze
Wahala
Body on vibrations
Say make you send your aza
Make you chop my blessings
Craze
Wahala
Body on vibrations
Say make you send your aza
Make you chop my blessings
Fine girl make you sit down pon dis, (yeah)
One time when you listen to this, (yeah)
Bad things me a say pon the beat
You a put on repeat
You a make me believe, gyal
No time for no other one
You a diamond, one in a million
You a shine so bright
Even in another life
I can bet my life you will be the one
E dey do me like zombie
Zombie o o
Zombie
I dey feely so lonely
When you no dey on me
E dey do me like zombie
Zombie o o
Zombie
I dey feely so lonely
When you no dey on me
Craze
Wahala
Body on vibrations
Say make you send your aza
Make you chop my blessings
Craze
Wahala
Body on vibrations
Say make you send your aza
Make you chop my blessings
E dey do me like zombie
Zombie o o
Zombie
I dey feely so lonely
When you no dey on me
E dey do me like zombie
Zombie o o
Zombie
I dey feely so lonely
When you no dey on me
Written by: Chimzaram Omeni
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...