album cover
Ronaldo
2,411
World
Ronaldo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 3월 11일일에 Rafat Music / Dvpper Music에서 발매되었습니다.Rafat
album cover

크레딧

실연 아티스트
Lyta
Lyta
실연자
작곡 및 작사
Lyta
Lyta
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Lyta
Lyta
프로듀서

가사

[Chorus]
I say, I no want the thing wey go bring me trouble
Ororo dey my head, Christiano Ronaldo
Dem girls for my street been dey tell me "No, no"
But, the number na 7, emi C. Ronaldo, ah
[Verse 1]
Dem be dey tell me "No, no"
Dem be dey tell me "No, no"
See me now, they want to take photo
Ṣẹ r'oju aye? Ṣẹ r'oju aye?
Ọmọ ologo, ma lọ
Iwọ ṣa rọra ma lọ
Quarter past 2, ko ji, ma sun, wake up
For street where we dey, no be ṣere ṣere
[Verse 2]
Leave me alone, let me live my life
Ko ma s'ẹni to ri mi when I dey cry for night
Many things dey bother me, Oluwa, gat me for life
But, Oluwa, gat me for life
Everythin' na follow come, I no dey struggle to shine
Na God dey run am, walahi
Overconfidence, e dey worry me
Na why all the girls, dem no wan leave me
Dem dey follow me, ah-ah, say-say
Overconfidence, e dey worry me
Na why all the girls, no wan gree leave me
Dem dey follow me, ah-yah-yah, yah-yah
[Verse 3]
Dem be dey tell me "No, no"
Dem be dey tell me "No, no"
See me now, they want to take photo
Ṣẹ r'oju aye? Ṣẹ r'oju aye?
Ọmọ ologo, ma lọ
Iwọ ṣa rọra ma lọ
Quarter past 2, ko ji, ma sun, wake up
For street where we dey, no be ṣere ṣere
[Chorus]
Me, I no want the thing wey go bring me trouble
Ororo dey my head, Christiano Ronaldo
Dem girls for my street been dey tell me "No, no"
But, the number na 7, emi-mi-mi C. Ronaldo
The number na 7, emi C. Ronaldo
[Outro]
The number na 7, emi C., emi C., emi C.
The number na 7, emi C. Ronaldo
The number na 7, emi C. Ronaldo, emi C., emi C., emi C.
The number na 7, emi C., emi C.
SK on the track
Written by: Lyta
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...