album cover
Jamisì
91
Afro-Beat
Jamisì은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 6월 5일일에 Jaytrill Music에서 발매되었습니다.Jamisì - Single
album cover
발매일2026년 6월 5일
라벨Jaytrill Music
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM114

크레딧

실연 아티스트
JayTrill
JayTrill
실연자
작곡 및 작사
Fashina Tolulope
Fashina Tolulope
작사가 겸 작곡가
Jerry Iyamu
Jerry Iyamu
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Wayne Damelo
Wayne Damelo
프로듀서

가사

Gbana
Get money like Cubana
De on molly not cana
Get money we shower
Shower shower
De on molly not cana
Jamisi
Why dem all be hating
Wen dem barely see
Steady putting pressure but a man
No fit fall I'm standing galant
Kerosene we burn na fire
Gbedu wey be causing yawa
Orijo no be parody
Gbe Omo ele Meji on a constantly
Live like no tomorrow
Cuz a man no fit fall
I'm standing galant
Kerosene wey burn na fire
Gbedu wey be causing yawa
Fire fire
Manya
Man don manya
Manya
Body de on fire
And yet we de
We de together here
Tell'em
Make dem come over
Live life on a low key if you know me then you know me
If you don't gbese
I get guys wey be OGs
Wey Dey pull up in Mercedes
Premium crase
Gbana
Get money like Cubana
Dey on molly no cana
Plenty money we shower
Fire fire
But a man no fit fall I'm standing gallant
Kerosene we burn na fire
Gbedu wey be causing yawa
Orijo no be parody
Gbe Omo ele Meji on a constantly
Live like no tomorrow
Cuz a man
No fit fall
Am standing galant
Kerosene wey burn na fire
Gbedu wey be causing yawa
Fire fire
Manya
Get money like Cubana
De on molly not cana
Get money we shower
Shower shower
But a man
De on molly not cana
Get money like Cubana
De on molly no cana
Written by: Fashina Tolulope, Jerry Iyamu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...