album cover
Current Affairs
28,841
Afro-Pop
Current Affairs은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 5월 11일일에 Groso music에서 발매되었습니다.Current Affairs - Single
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:10 - 00:15
Current Affairs은(는) 지난 주에 약 10 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:10
00:25
00:30
00:50
01:00
01:25
00:00
01:34

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Verse 1]
Lumber seize police phone dem dey argue am
Sum-marine boy that your gal so na we dey handle am
Geh Geh sister come online come dey drag am for her Instagram
But after hearing from both side na once I forgive am
Ṣayo dey floor, nobody sober
Dance away your sorrow cos this gbẹdu no fit over
You dey see that fine girl wey wan dey whine am like controller
She is vibing to my sound, she dey feel am for her shoulder
Make I pay her uber?
[Verse 2]
If B Lord die for kuje wetin verydarkman wan talk?
Crayon dey para say Don Jazzy don rip am like 1400
I no dey like talk that one no mean say na form I dey from
King Michy dey part of my plan, but e never reach my turn
W in the fucking Yanch Portable fall eye turn am
Carter is winning, Mary fall in love with Advocate
Dem say Ojo no guide again, Yakubu no fit manage
Many people no believe say Kolu go enter UK
Nain Peller carry Javis to go Maldives
Una go like this song I swear cus I put magi
[Verse 3]
I've been on the road searching for the root of all evil
Ogbafia dey for grand, Shalipoppi career na miracle
No loud am o
Anyhow e be for your side this period follow up Ejeh
Many people go find me but no be like that say I dey fear
I dey hustle cus of billing
Hoping say maybe I fit get money buy one Richard mill
I dey inside my room dey look up wetin I see na ceiling
Make Tunde see this video repost am na that kind of feelings
Smart BM don buy motor for him mommy
Na so I waka waka waka all because of this money
Na only God know wetin we dey do for night
That gal wey come see me that day no be like say we knack
Na wetin me make vex go date Nicki Minaj
Upon all my good work dem no dey give me shishi now
Written by: Gbaby G Kelvin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...