album cover
Jersey
album cover
Jersey은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 3월 13일일에 Graduation에서 발매되었습니다.Jersey - Single
발매일2026년 3월 13일
라벨Graduation
BPM144
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Gbé wọn sáré, Iniesta
Pe mí l'orúkọ Lemi Loader
Olómọgẹ Cinderella (Cinderella-Cindodo)
You dey me high with no rizzler
Oh-Oh-Oh
Why you one dey do one kind?
Make we go outside, ọmọgẹ
Make we dey alright
Make we dey all night, ọmọgẹ
Why you wan dey do one kind?
Say you no fit lie
Girl, you wan be mine
But you seem so shy, ọmọgẹ
She say, "Lemi
See your jersey
You go play me like Messi
Are you sure that you want me?" (Ahh)
I say, "Baby
Ọ gbọnọ bí coffee
I no go do you dirty
No mind all your bestie
Oh my baby (Oh my baby)
Oh my lady (Oh my lady)
T'á bá ti cuddle
The feeling is ne-ce-ce
Oh, necessary, oh, when we do it
Oh, when we do it, oh
Ṣé na wig or Birkin?
Baby, order something
You think that I'm up to something
But I don't need nothing
Everything ní kó má jọ sí
Gbédú Ay Lemi
Oh my baby, baby
Melanin popping, oh
Why you one dey do one kind?
Make we go outside, ọmọgẹ
Make we dey alright
Make we dey all night, ọmọgẹ
Why you wan dey do one kind?
Say you no fit lie
Girl, you wan be mine
But you seem so shy, ọmọgẹ
She say, "Lemi
See your jersey
You go play me like Messi
Are you sure that you want me?" (Ahh)
I say, "Baby
Ọ gbọ'nọ' bí coffee
I no go do you dirty
No mind all your bestie
Written by: Daniel Great Maxwell Osazuwa Wisdom, Michael Okeowo, Olalemi Odunayo Ezekiel

Loading...