album cover
TRY (feat. Tayo Txn)
album cover
TRY (feat. Tayo Txn)은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 4월 15일일에 SOLNATIVE. / Nile Music에서 발매되었습니다.TRY (feat. Tayo Txn) - Single
발매일2026년 4월 15일
라벨SOLNATIVE. / Nile Music
언어English
BPM99
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Oh oh oh
Tayo
I CONSOL you
Call me yahdreamboy
Ya
She get mad whenever we don't speak
(She say Consol why you gon be like this?)
Cool down baby I been busy
(girl I know say you ah really miss me)
Mi 'member what mi mommy told me
(pretty gyals dem no dey like to hungry)
Putting work every morning-evening
(cause if I go broke tell me who go give me?)
Mmm
Try-ai-ai-ai
(My baby I dey try ai-ai-ai-ai)
Na money I dey f-i-i-i-i-n-d
(So tell me how I wan come get your time?)
Mmm
Try-ai-ai-ai
(Try)
(My baby I dey try ai-ai-ai-ai)
Na money I dey f-i-i-i-i-n-d
(So tell me how I wan come get your time?)
Know sometimes baby i be angry
(Really really because the money come quick)
No want problems with all of my gees
('cause you know when we pull up, baby we ah unleash)
So many things my eyes don see
I dey dot my I's and I cross my T's
So when i tell you my girl believe(baby)
Baby girl you know life ain't easy
Ah baby girl come back
(Baby girl i don mad)
Know say girl you don tire for me
I tell you baby i'll be back
(Baby girl don't shout)
Baby girl i wan go make money
Heys!
Wait!
Slow down gyal we can talk
Habibat (uh)
Habibat o
Don't give up, (i'll be back o)
You dey front, (i dey back o)
If you leave, where do i go?
You know baby girl i work
Please tell me all the things gyal that ya want
Ah baby, baby gyal don't ya run
Oh Baby girl
You already know ooo
Everyday you dey pon my mind
Need you girl from time
City people don't define
Try make we try talk
Oh try make we try talk
Ou ah ah ah
Try-ai-ai-ai
(My baby I dey try ai-ai-ai-ai)
Na money I dey f-i-i-i-i-n-d
(So tell me how I wan come get your time?)
Try-ai-ai-ai
(My baby I dey try ai-ai-ai-ai)
Na money I dey f-i-i-i-i-n-d
(So tell me how I wan come get your time?)
Habibat
Habibat o
Don't give up
I'll be back o
Written by: Oge Odogwu, Tosin Omotayo

Loading...