Songteksten
Steady grinding steady hustle
This street no be beans
What you con do
Hustle tight for the street malokanju
E go set one day shama roju
Steady grinding steady hustle
This street no be beans
What you con do
Hustle tight for the street malokanju
E go Set one day shama roju
We just dey hustle and pray for the big raba
Buy car for dad katu bless mama
Steady grinding for the big muller
Baba loke dakun gbebe
We just dey hustle and pray for the big raba
Buy car for dad katu bless mama
Steady grinding for the big muller
Baba loke dakun gbebe wa
So many this so many that
Wetin eyes no go see for ghetto
Na you be this na me be that
We dey live by hope
We dey pray for grace oh
We just dey pray for the good life
Thats why me dey drop all the good vibes
Very soon una see my hardwork
Una go hear the boy with seyi vibes
Steady hustle for the muller
We dey work and pray for the raba
But i still get a lot of haters
Oma le mi won o leba
Oluwa dakun gbebemi o
Oluwa dakun gbebe mi o
Iye ye ye
Oluwa dakun gbebemi o
Oluwa dakun gbebe mi o
Iye ye ye
Oluwa dakun gbebemi o
Oluwa dakun gbebe mi o
Iye ye ye
Oluwa dakun gbebemi o
Oluwa dakun gbebe mi o
Ye ye ye o
Steady grinding steady hustle
This street no be beans
What you con do
Hustle tight for the street malokanju
E go set one day shama roju
Steady grinding steady hustle
This street no be beans
What you con do
Hustle tight for the street malokanju
E go Set one day shama roju
We just dey hustle and pray for the big raba
Buy car for dad katu bless mama
Steady grinding for the big muller
Baba loke dakun gbebe
We just dey hustle and pray for the big raba
Buy car for dad katu bless mama
Steady grinding for the big muller
Baba loke dakun gbebe wa
Bori penle a dire
Ke mi shorire
As i dey work i dey pray baba
Kori mi ma ma kore
Ninu jungle oju ti rito
Melo ni mofe ka ninu motor danfo
Baba dakun ma gbagbe mi oh
I wan dey cruise my life ninu lambo
Ke mi na de le gbe body ohh
From nobody kin di somebody
When i go show make them turn up oh
Hear my song ko de shake body oh
Oluwa dakun gbebemi o
Oluwa dakun gbebe mi o
Iye ye ye
Oluwa dakun gbebemi o
Oluwa dakun gbebe mi o
Iye ye ye
Oluwa dakun gbebemi o
Oluwa dakun gbebe mi o
Iye ye ye
Oluwa dakun gbebemi o
Oluwa dakun gbebe mi o
Ye ye ye o
Steady grinding steady hustle
This street no be beans
What you con do
Hustle tight for the street malokanju
E go set one day shama roju
Steady grinding steady hustle
This street no be beans
What you con do
Hustle tight for the street malokanju
E go Set one day shama roju
We just dey hustle and pray for the big raba
Buy car for dad katu bless mama
Steady grinding for the big muller
Baba loke dakun gbebe
We just dey hustle and pray for the big raba
Buy car for dad katu bless mama
Steady grinding for the big muller
Baba loke dakun gbebe wa
Eh for the muller for the street oh
Call me yungphiz oh
Writer(s): Oladipupo Oluwaseun
Lyrics powered by www.musixmatch.com