album cover
Alone
1
Singer/Songwriter
Utwór Alone został wydany 13 grudnia 2020 przez 2524384 Records DK jako część albumu Alone - Single
album cover
Data wydania13 grudnia 2020
Wytwórnia2524384 Records DK
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM100

Teledysk

Teledysk

Kredyty

COMPOSITION & LYRICS
Johnpaul Chigozie Ojukwu
Johnpaul Chigozie Ojukwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Roely
Roely
Producer

Tekst Utworu

••••••
You talk back when its text on the phone
I'm here and I'm feeling alone
You talk say you go dey there for
Life
Money don go you don turn Your back
E be like say e be like say
You no know wetin you want
After the things wey I don do for You
You come dey form
You come Dey form
You come dey talk the way you Talk
After the strings wey I don pull
For you
I am lost I never knew
It is me that never dig
To make known my emotions
My affections
It is time I think no more
Get to work I never dull
I be doing things I never do
Hmm I never done
You talk back when its text on The phone
I'm here and I'm feeling alone
You talk say you go dey there for
Life
Money don go you don turn Your back
Fine girls wia Dey stay Lagos
If you get money dem go chop
And go
Fine girls wia dey stay Lagos
If you get money na to chop and
Go
That girl wia dey promise you Love
You no know wetin she chop
Who Dey give am mind, give am Mind
That girl wia Dey bursting your
Brain
Her friends dey dictate for her
Which one you choose which One you choose
We for dey synergy
Other girls go like our energy
Them go like us like Hennessey
Eh eh eh eh
You talk back when its text on
The phone
I'm here and I'm feeling alone
You talk say you go dey there for
Life money don go you don turn
Your back
You talk back when its text on The phone
I'm here and I'm feeling alone
You talk say you go dey there for Life
Money don go you don turn
Your back
Fine girls wia Dey stay Lagos
If you get money dem go chop And go
Fine girls wia dey stay Lagos
If you get money na to chop and Go
Claret!
Written by: Johnpaul Chigozie Ojukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...